Adaz – Zarokome | Mp3 Download + Full lyrics

iSokoVibe Editor
iSokoVibe Editor - Chief Editor
Adaz - Zarokome_Mp3 Download
Adaz

“Zarokome” was a National Jam After it’s release back in 2008, it’s a song with a very strong message appealing to parents to let Thier children marry those Thier heart beats for instead of being forced to do otherwise because of certain amendable barriers.

Download Now

If you’re interested in Tech, you can always check here for Tech Breaking News, Updates and Recommendations

This song will surely take you down the memory lane with it’s good vibe and Melody.

Adaz – Zarokome Lyrics

Intro

Beat…

Mommy and daddy make una allow us dey marry who we like,
Make una no dey force us dey marry who we no like nau,
Make we fit marry from any tribe,
Make una no dey take this tribe dey cause confusion,
Ahbi how you see am?

Chorus

Oya zarokome mariya gbile kome mariya
See you are the one for me
I’m the one for you, wọrehome, merehowhé yo (×2)

Verse 1

Mama Mama Mama Mama… wants me to marry
Make I give am pikin to carry
Ahbi na by rush marry mama,
wait make I find who to marry

Mama say make I marry Urhobo
Or make I marry Isoko
So that she go tell am to nyanze
she go fit sabi the language (eey eey)

I’m waiting for the one that I will love
And that will love me

Mama sorry if na only the language ohhh
I want marry Maria for marry
And I go dey try to teach am your language ohh
And I know say she go happy to learn it (earh heyyy)

Check Out:  Evang Jerry Ekpekuro - Congratulations | Mp3 Download

I’m waiting for the one that I will love
And that will love me

Hook

Sotey I dey pray every day and night ooh,
Calling on the Father
Sotey I dey call east, west, south, and north (eyoo)

Checking for the right one, see me I dey pray
Mommy still dey worry, she can’t wait for a long time (eeyah eyah)

Bridge

Yeah ooʻhh ohhh oohh wé merehọ oyoo yoo
Oya zarokome…

Chorus

Oya zarokome mariya gbile kome mariya
See you are the one for me
I’m the one for you, wọrehome, merehowhé yo (×2)

Verse 2

Na something make dem say love e blind ey,

The right one fit dey stay just around you,

maybe he go fit be a freeborn, maybe she go fit be a widom,

You no go fit love, the one I go fit love,

It’s Just like that eey eyahh

Primitive na somebody wife o

Talkative na somebody sweetheart

Lazy girl na somebody darling o

Dirty girl na somebody honey ooh

One man’s food is another man’s poison eeyyyy

Hook

Sotey I dey pray every day and night ooh,
Calling on the Father
Sotey I dey call east, west, south, and north (eyoo)

Checking for the right one, see me I dey pray
Mommy still dey worry, she can’t wait for a long time (eeyah eyah)

Bridge

ooʻhh ohhh oohh wé merehọ oyoo yoo

Chorus

Oya zarokome mariya gbile kome mariya
See you are the one for me
I’m the one for you, wọrehome, merehowhé yo (×2)

Outro

Oya zarokome… Gbilekome (fade)
Oya zarokome… Gbilekome (fade)

Check Out:  Back 2 Base - Woekilemo by Asu Ekiye | Mp3 Download

Download, Enjoy and Share!

ISokoVibe
Chief Editor
Follow:
Here at iSokoVibe, We've made it our personal mission to Constantly Organise and Promote ISOKO & URHOBO Contents of all Kinds, be it Gospel Music, Highlife, AfroMusic, Movies, Music Videos anything Entertainment as long as it relates to Niger Delta and a bit of other tribes as well 😉. So Always Stay In touch with us on all our Social Media Platforms. 👍 Isoko gbu Urhobo Wado!!!
Leave a Comment